ọbụm yawa (feat. idems) şarkı sözleri
Ya Ya Ya
Ya Ya Ya Ya
Yea, ỌBỤM on another one
Ah ha
She dey Scatter my dada (gbosa)
Fine girl wey dey scatter my dada (she give me that gbosa)
She dey scatter my dada
Fine girl wey dey scatter my dada
Amaka wey come from abaka
na where the money dem dey na en the Barnies dem dey, So She do me foul play
Yawa deyyyyy Yawa deyy ehh ehh ehh ehh
One dayyyyy One dayy she go come my wayyy
I think say na Love she find come
She get my control she dey play me ping pong
The way her body move E dey be like chin gum
Make me lose control She dey make my thing long
Take her to my room, And I give her King Kong
Shey you want the Raba, I go give you plus more
I go lick the plate, I go chop the Kpomo
This na new style baby Ma Pariwo
Mon bébé tu es ma douce mélodie
Dans mes bras je te veux oui toute ma vie
Chaque mot de notre histoire est remplie
De bonheur et d'amour infinix
Quand tu es prêt de moi tout s'illumine
Ta voix raisonne refrain qui m'anime
Chaque mot que tu prononce symphonie
Et ton amour pour moi est une mélodie
....
You are a living proof that God is an artist
Out of Side chicks babygirl you the baddest
Brown skin girl with your melanin popping
Dripping from head to toe, babygirl you gushing
I love the way you whine to my discography
After our chemistry, I'll give you biology
6 to 6 night virgil for the body
as a last minute guy, baby you know I don't rush things
You got my Attention Like arise O compatriot
Your call I must obey
Anything you want I pay
For the booty no delay
As your Mumu I go pay
If You Leave me yawa dey
I'm addicted to your body
I think say na Love she find come
She get my control she dey play me ping pong
The way her body move E dey be like chin gum
Make me lose control She dey make my thing long
Take her to my room, And I give her King Kong
Shey you want the Raba, I go give you plus more
I go lick the plate, I go chop the Kpomo
This na new style baby Ma Pariwo